Khaid ft shallipopi marry lyrics

 


Sig-sig-sig-sig

Dem call me shallipopi
Who dey check am balance am
Signal.... 

_I carry two fine girls wey I jam for club one of them na tiwa
Before I look my left hand side
I see say I carry phyna
Mmm Johnny just come lagos him carry girl go lodge for osapa
Odogwu Don start dorime inside club I go gats call burna wa-wa

_when will you marry oh
When will you marry oh
She follow jazzy oh
She carry zaddy
With 7 alhaji oh
With 7 alhaji oo
When will you marry my girl make we go fajhi
My ogologoma
Follow me reach house 
No give me distance 
Ogologoma
Put me for instance 
Say I chook your pin mouth 
Say dash me like 3 land oh

_But your belle don big pass you
You say you get 2 shuga daddies 
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something 
If I just enter lasu, spend all my money ontop shawtties
Orobo lepa
Gawu oh
Orobo lepa
Gawu oh

_Normally i dey on soft 
Me and my guys we dey on top
Knock-knock-knok who is at door 
Pop the rose as my bottle the pour on the floor I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you live me I might go with your sister 
Be my Mrs, I be your mr
Astalavista
It is nice to meet ya
Meet ya
Too much vibes then I switch am
Can you be my baby for instance 
Follow you no matter the distance 
You bad you bad
Pull your pant make I shift am

_ See as you give me jinja
Wey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler

_I carry two fine girls wey I jam for club one of them na tiwa
Before I look my left hand side
I see say I carry phyna
Mmm Johnny just come lagos him carry girl go lodge for osapa
Odogwu Don start dorime inside club I go gats call burna wa-wa

_when will you marry oh
When will you marry oh
She follow jazzy oh
She carry zaddy
With 7 alhaji oh
With 7 alhaji oo
When will you marry my girl make we go fajhi
My ogologoma
Follow me reach house 
No give me distance 
Ogologoma
Put me for instance 
Say I chook your pin mouth 
Say dash me like 3 land oh

Timi Jay on the track 

Stay tuned with the best music lyrics from 
Ernestotechkey.blogspot.com

Post a Comment

0 Comments