Burna boy on the low lyrics

              On the low lyrics 


It's k p vibes

Yeah-yeah

_Kpokpotikpo kpo-kpo-kpo
Baby your love the high me like choko
Kpokpotikpo kpo-kpo-kpo
Baby your love the high me like choko yeah
Kpokpotikpo kpo-kpo-kpo
Baby your love the high me like choko 
Kpokpotikpo kpo-kpo-kpo

_Angeli Angelina ah
You the cool my temperature 
If you call I go come deliver ah
I no go fall your handi never ah
Say na me you go love forever ah
I am a kaki no fit be leather 
Oh my angeli Angelina 
Oh my Angeli Angelina 

_Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club I dey television your body
She yo no know say dey thing wey you carry fit kill somebody 
You know I feel a vibe
So baby whine it on me
Yeah and I know you shy but it's cool 
When we are making love 

On the low oo
On the low oo          
On the low oo
On the low oo
On the low 

On the low-riding
On the low-fighting 
On the low

_Angeli Angelina ah
You the cool my temperature 
If you call I go come deliver ah
I no go fall your handi never ah
Say na me you go love forever ah
Omoh kaki no fit be leather 
Oh my angeli Angelina 
Oh my Angeli Angelina

Oh no
Shey I wan dey comot make I signal you
Why you wan the question me like an interview 
I'm trying to put a ring on your finger too
And be a better guy-guy
Be a better guy-guy

On the low oo
On the low oo
On the low oo
On the low oo
On the low oo

On the low-riding
On the low-fighting 
On the low

_Angeli Angelina ah bebe
You dey cool my temperature ah bebe
I no go fall your handi never ah bebe
Say na me you go love forever ah bebe
Omoh kaki no fit be leather ah bebe
Omoh my Angeli Angelina ah bebe

Jesus... 


Stay tuned with the best music lyrics from
ernestotechkey.blogspot.com


Post a Comment

0 Comments