Ayra starr ft crayon Ngozi

 Best music lyrics of Ayra starr and crayon Ngozi  

    


Cray way

_You give me light be ti solar
Can feel your love taking over
On a good day I be loner
See what make me discover aah
Girl you done change my personal aah
The revelation is in order
All the pressure I been under
Why I call you Ngozi
God Don bless me Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private laughing in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl I gat you no worries
No worries aah

_E dey so me was wa oo
Scatter my internal
Craving your nsala oo
No kill me kitana oo
Jeka lobiza was oo
Hypertension ndi nla nla
Referee no disallow
No kill me kitana oo. 


_I know you are waiting I will run hastily to yo
In my paramera hola hola ho
I am levitating I feel ecstasy when you
Whisper, nakupenda
Wetin you put for my jollof
You have gat my heart and my soul on lock
And I want to go crazy with you 
Through the light till the sun come up
Let's do it all, do it all for love
Cause moti fun e ni kokoro
I never wanna lose this
To you I belong, this must be love

_E dey so me was wa oo
Scatter my internal
Craving your nsala oo
No kill me kitana oo
Jeka lobiza was oo
Hypertension ndi nla nla
Referee no disallow
No kill me kitana oo. 


_I know you are waiting I will run hastily to yo
In my paramera hola hola ho
I am levitating I feel ecstasy when you
Whisper, nakupenda
Wetin you put for my jollof
You have gat my heart and my soul on lock
And I want to go crazy with you 
Through the light till the sun come up
Let's do it all, do it all for love
Cause moti fun e ni kokoro
I never wanna lose this
To you I belong, this must be love

_E dey so me was wa oo
Scatter my internal
Craving your nsala oo
No kill me kitana oo
Jeka lobiza was oo
Hypertension ndi nla nla
Referee no disallow
No kill me kitana

Stay tuned with the best music lyrics from 
ernestotechkey.blogspot.com 

Post a Comment

0 Comments