Davido unavailable lyrics

 Giving you the heat lyrics of the best of davido album Unavailable lyrics



Baddest 

You know 

Eh eh eh eh

Tune it into the king of sound and blues

Initiating rage process

_ I Am unavailable

Dem no dey see me


_I Am unavailable

Dem no dey see me


_I Am unavailable

Dem no dey see me


_I Am unavailable

Dem no dey see me

_And i sorry for who wan

Who wan gbe my matter sori

I am only human, so make nobody para oo

Say I carry woman

She na man way I for carry 

Fuck all the rumours 

Abi e get when I talk say I be pastor... 

Hmmm ye ye ye

If you know you know oo

The king work 

If its not owo oo

I can't talk 

Cause owo nikoko

Oga adey.. Dey your day

_ I Am unavailable

Dem no dey see me

_I Am unavailable

Dem no dey see me

_I Am unavailable

Dem no dey see me


_I Am unavailable

Dem no dey see me

__The street is complicating my life

I don't have no time sana

Come see me shinning

Got too many birds on my IG

Am changing my life oo

Got my mama proud in it, she kept me going 

This fame took all my freedom omo oo


Cause am a big propeller 

Save your rumours, girls go jealous, got a big banana

Am a big propeller, save your shedda.. 

Fuck their father 

Chiki chi Chiki chi


           (Chorus) 

_ I Am unavailable

Dem no dey see me

_I Am unavailable

Dem no dey see me

_I Am unavailable

Dem no dey see me

_I Am unavailable

Dem no dey see me


Stay tuned with the best music lyrics from ernestotechkey.blogspot.com

Post a Comment

0 Comments