Rema ft selena gomez calm down lyrics (remix)

 


                       (Lyrics)

Vibez
Oh no
Another banger

_Baby calm down calm down
Girl this your body e put in my heart for lock down
For lock down oh lock down
Girl you sweet like Fanta oo
Fanta oo
If I tell you say I love you, you no dey form yanga oo
Oo yanga oo
No tell me no-no-no-no
Woah Woah woah woah
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Baby come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo love 
You got me like woah woah woah woah woah woah woah woah woah
Shawty come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo hmm

_I see this fine girl for my party she wear yellow
Every other girl they do too much but this girl mellow 
Naim I dey fine situation wey I go use tell am hello
Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow 
Who you come dey form for woah mhmm
Then I start to feel her bum bum woah mhmm
But she dey give me small small woah 
I no know say she sabi pass that one, one hmm
But she feeling insecure woah
Cause her friends go dey gum her like chewing gum woaj

_Yeah I know I look shy but for you I get down oh 
And my hips make you cry, when I am moving around you yeah
Do it once do it twice 
I push back but you hold me tight 
Get a test for a night 

_Baby show me you can calm down, calm down 
Dance with me and take the lead now, calm down 
Hot you so high that you can come down, come down 
Don't you asked you know you are allowed.. Allowed oh no
When it's you I can't say no oooooooooo
Baby come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo love 
You got me like woah woah woah woah woah woah woah woah woah
Baby come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo love 

_As I reach my house, I say make I rest small oh woah
Make I rest small woah
As me I wake up na she dey my mind oh woah
Na she dey my mind oh woah
Day one day two I no fit focus 
I no fit focus 
Na so me I call am, say make we link up woah 
Say make we link up woah 

_Got my hand on your heart now, I can feel it race
If I live you say you can never love again 
Wanna give you it all but can't promise that I will stay 
And that's the risk you take 
You take 

_Baby calm calm down
Girl this your body e put in my heart for lock down
For lock down oh lock down
Girl you sweet like Fanta oo
Fanta oo
If I tell you say I love you, you no dey form yanga oo
Oo yanga oo
No tell me no-no-no-no
Woah Woah woah woah
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Baby come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo love 
You got me like woah woah woah woah woah woah woah woah woah
Shawty come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo hmm

Stay tuned with the best music lyrics from 
ernestotechkey.blogspot.com

Post a Comment

0 Comments