Uhn-uhn-uhn-uhn
_Sorry i am not sorry
Watin I no do can't be worried
They Don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Every thing they talk na lie
Emi shima pe bi ti sunny ade
Emi shima wole fun ori adey
Dem no sabi how I dwy play my game
For all this people wan spoil my name
_Won ro pe ma for oh
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do ah ahn
_Blessings on blessings
Man no be God see the setting
After all we have don
Kile fensin
Atunti take over
Anytime we step in it is game over
This one na Ferrari no be range rover
Remember it is game over
Mo fun won fire for fire
Kolere daddy zen da ya
Shey bi iwo olorun rimi
If I do Wetin dem talk make e be
Shey bi iwo olorun rimi
I no do Wetin them talk
_They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Every thing they talk na lie
Emi shima pe bi ti sunny ade
Emi shima wole fun ori adey
Dem no sabi how I dwy play my game
For all this people wan spoil my name
_Won ro pe ma for oh
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do ah ahn
_Emi-shi ma pebiti Sunny Ade
E shi-ma wole fun ori ade
Stay tuned with the best music lyrics from
Ernestotechkey.blogspot.com
0 Comments