Crayon Bamiloke lyrics

 Trending song of the best crayon album Bamiloke lyrics 

                    (Lyrics) 

_Wa-wa-wa
Crayon oh
Blow time wa-wa-wa
Ye-ye
Baby fresh and ozedikus killing them all of course oo

_My padi how e dey go
Shey you dey collect e doe
I just wan know ye
My padi how e dey go 
I know say you Don hustle oo
January to December oo

_What shall it profit a man oo oo
Wey God bless with money oo
You dey stingy for your life oo
Ofe no-wo no-wo
What shall it profit a man oo
Wey God bless with money oo
You dey stingy for your family 
Ofe no-wo no-wo

_Ye ba ri ba Sam bori bobo
Make nobody come bobo me oo
We dey chill on this side ayy
Ofe no-wo no-wo

_Ye ba ri ba Sam bori bobo
Make nobody come bobo me oo
We dey chill on this side ayy

_Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_Oya Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_fine fine girl on this side oo
Bro no block my view oo
Wa wa wa oo eh eh
I don hustle so I must pop oo
La ale ye a bad oo ye

_I hear say dem cary
Ah kole da bi tiwa oo
I hear say pop oo
Ah kole da bi tiwa oo
I hear say dem blow
Ah kole da bi tiwa oo
I hear say semi hammer
Ah kole da bi tiwa oo

_Ye ba ri ba Sam bori bobo
Make nobody come bobo me oo
We dey chill on this side ayy
Ofe no-wo no-wo

_Ye ba ri ba Sam bori bobo
Make nobody come bobo me oo
We dey chill on this side ayy

_Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_Oya Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_What shall it profit a man oo oo
Wey God bless with money oo
You dey stingy for your life oo
Ofe no-wo no-wo
What shall it profit a man oo
Wey God bless with money oo
You dey stingy for your family 
Ofe no-wo no-wo

_Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_Oya Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo

_Oye Bamiloke loke-loke
Kilo shoye-Kilo shoye-Kilo shoye
Omo wobe seoye
seoye-seoye
Sha ma Jo lo now 
Swaps Swaps

Stay tuned with the best music lyrics from 
ernestotechkey.blogspot.com

Post a Comment

0 Comments