Davido E Pain me lyrics

           E pain me lyrics

_Bad girl wan carry me do jangulover
E pain me oo
E pain me oo
She come my life come carry my heart e run over
E pain me oo
E pain me oo 

_Watin i no do for you
Watin i no do for 
Shey you promise say you no go let me go oo
And last night you told me that it's all over 
E pain me oo 
E pain me oo 

_But I wan dey for you aje 
Walk beside you aje 
And I wan dey by you aje
To call you my boo oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

_But I wan dey for you aje 
Walk beside you aje 
And I wan dey by you aje
To call you my boo oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

_Lying on my bed I am just rolling over
E pain me oo 
E pain me oo 
You come dey chop life when I dey suffer 
E pain me oo 
E pain me oo 

__Watin i no do for you
Watin i no do for 
Shey you promise say you no go let me go oo
And last night you told me that it's all over 
E pain me oo 
E pain me oo 

_But I wan dey for you aje 
Walk beside you aje 
And I wan dey by you aje
To call you my boo oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

_Sha ha-ha-ha-ha
Baby no be so oo
Don't leave me go oo

Stay tuned with the best music lyrics from 
ernestotechkey.blogspot.com

Post a Comment

0 Comments